Home Lyrics Mike Abdul – Shout About

[Lyrics] Mike Abdul – Shout About [@mikeabdulng]

Lyrics: Shout About By Mike Abdul

What are we shouting about?

We just dey go round about,

Make we try stand out;

Show the world what we’re about.

Wetin we dey shout about?

We just dey go round round about,

Make we try stand out;

Show the world what we’re about.

E don dey go,
e don dey happen o .
Amaka time no dey wait .
Make you try to dey do your hustle o .
Before you know the hustle go pay.
E don dey show,
e don dey sweet o.
‘I go make am’, no be for mouth .
Do something no be just to talk am o .
One day the hustle go pay .

ChoRus:
Shey you know.
I believe it will happen o.
Believe it will happen o…
Believe it will happen o…
Just dey move, it will happen o .
Eh, I believe it will happen o..
Believe it will happen o…
Believe it will happen o.
Have faith, it will happen o.

What are we shouting about?

We just dey go round about,

Make we try stand out;

Show the world what we’re about.

Wetin we dey shout about?

We just dey go round round about,

Make we try stand out;

Show the world what we’re about.

E don dey flow, dem don dey make am o .
Money no dey looku face.
Facebook, face your book o.
Before you know the hustle go pay.
No dey slow, use the sense o.
Johnny stop to do cunny .
Work hard do the hustle o .
One day the hustle go pay .

ChoRus:
Shey you know.
I believe it will happen o.
Believe it will happen o…
Believe it will happen o.
Just dey move, it will happen o.
Eh, I believe it will happen o.
Believe it will happen o…
Believe it will happen o.
Have faith, it will happen o.

Vamp:
Oil money, sweet money .
How e for be if vision dey .
Vision dey, go Dubai .
Everything you see you buy .
Come back home, na ‘suffering smiling’.
Unemployment plenty so high.
Build the nation destination .
So the flag truly ‘fly’ .

What are we shouting about?

We just dey go round about,

Make we try stand out;

Show the world what we’re about.

Wetin we dey shout about?

We just dey go round about,

Make we try stand out;

Show the world what we’re about.

 

Download, Listen, Enjoy and Share!

LEAVE A REPLY

Please enter your comment!
Please enter your name here

This site uses Akismet to reduce spam. Learn how your comment data is processed.